View Full Version : Palm Wine Joint: Delta wado


Sokotocaliphate
November 8th, 2011, 09:54 AM
I con tiff dis idea from Eze sha bhur I kon refine am small :tongue3:...

Niger Delta
-Warri - Yenagoa - Calabar
--Photo Gallery
-News
-Palm wine joint :lol:

:cheers: mate


u kno say na Deltans wey flow witout accident b4...abeg I wan bam for pijin

sha wia una dey I no see una agen, Dennis, SpecialED and co wetin nau? no hide face....oya mek wi relate....

mek we empty dis bottle of sapele water :cheers2:

Delta I hail o!

Tbite
November 8th, 2011, 11:25 AM
Wetin consign you with delta people.

I be part delta boy by blood but i neva land for dat side

One day now...I go...rish that side.....see my people....for Sapele.

specialEd
November 15th, 2011, 12:44 PM
ill c what i can do sha